News

Armed Sudan soldier almost shoot Ghana student who dey shower inside bathroom’

One Ghanaian student wey dey study for Sudan don tok how im for don die inside di fight-fight wey dey happun for di East African kontri.

Na di Appiah Larbi-Ampofo, president of di National Union of Ghana students share di tori of one of dia members wey dey find how to comot from di kontri.

E tok about how di student dey look on to govment to come carry dem comot from Sudan.

Govment of Ghana don give indication say rescue efforts dey go on for Sudan to evacuate students wey be trapped in de country.

Ministry of Foreign Affairs say so far dem identify some 76 Ghanaians, 73 be students wey 3 be footballers.

Related posts

I pledge to work assiduously to confront Ghana’s challenges – Gyakye Quayson

Isaac_Nana_Appiah

I don’t have the power to determine Dampare’s fate – Muntaka

Isaac_Nana_Appiah

Ofosu-Adjare outlines vision to leverage AfCFTA

Isaac_Nana_Appiah

Leave a Comment